menu-iconlogo
logo

Omo Ologo

logo
Şarkı Sözleri
Inna the circle of life

No be everything wey fit to go your way

My yesterday prayer manifest today

Shey na God do am Omo yes o eyy

And You know the melody divine

And my Gbedu heavy, no be press up ey

And I no dey do am to impress your bae

Owo po l'apo like say I press maye

Ball like I be Finidi

No spare time for Negativity

I stay talking Spirituality Mmhh

I no need you Credibility

Dem wan know my nationality

High spirit, top member, Citizen

Weytin I Dey speak e be spirituality, Mmmh

I no need your credibility

Because won ri mi

Won pe mi omo Ologo ogo (l'ogo)

Pe mi omo ologo (l'ogo)

Pe mi omo ologo (l'ogo)

Because won ri mi

Won pe mi omo Ologo (l'ogo)

Pe mi omo ologo (l'ogo)

Pe mi omo ologo (l'ogo)

You know say no be by luck or play

Me I Dey fast and pray

Na God dey do am o

Na God dey do am o

Because no be by luck or play

Me I Dey fast and pray

Na God dey do am o

Na God dey do am o

And You know the melody divine

And my Gbedu heavy no be press up ey

And I no dey do am to impress your bae

Owo po l'apo like say I press maye

Na why me I no dey bother

Sip holy water

Make I forget all my suffer

Instead make I still dey bother

I go rather chop ofada

So I Ball like I be Finidi

No spare time for Negativity

I stay talking Spirituality Mmhh

I no need you Credibility

Dem wan know my nationality

High spirit, top member, Citizen

Weytin I Dey speak e be spirituality, Mmmh

I no need your credibility

Because won ri mi

Won pe mi omo Ologo (l'ogo)

Pe mi omo ologo (l'ogo)

Pe mi omo ologo (l'ogo)

Because won ri mi

Won pe mi omo Ologo (l'ogo)

Pe mi omo ologo (l'ogo)

Pe mi omo ologo (l'ogo)

You know say no be by luck or play

Me I Dey fast and pray

Na God dey do am o

Na God dey do am o

Because no be by luck or play

Me I Dey fast and pray

Na God dey do am o

Na God dey do am o woah woah