menu-iconlogo
logo

Better For Me

logo
Şarkı Sözleri
Better for me

Better better for me

Asiah no be help-lep

One day e go better for me

If you get nothing to say

Make you live me alone

Asiah no be help-lep

One day e go better for you

If you get nothing to say

Make you live we alone

As we dey combine

As we dey see fine

As we dey bolo

E go better for we

Make you no dey compare

Wayo money with ti b boy

Because I no be thief man

E go better for we

Dey no di tell e person

When Yawa go guest oh

You no know tomorrow my brother oh

Dem no di tell e person

When papa go bless oh

You no know tomorrow my sister oh

Asiah no be help-lep

One day e go better for me

If you get nothing to say

Make you live me alone

Asiah no be help-lep

One day e go better for you

If you get nothing to say

Make you live we alone

Je suis enfant du soleil, rien ne peut ...sur moi

Concentré sur mes rêves, la nuit ne m′arrêtera pas

I no fit comot come back the same

My reme dey dey di pray for me

I know say

The things dey go better for we

Me I dey fine my way

My brother fine your wey too

See this life no be two

But things they go better for you

Me I dey fine my way

My brother fine your wey too

See this life no be two

But things they go better for you

Asiah no be help-lep

One day e go better for me

If you get nothing to say

Make you live me alone

Asiah no be help-lep

One day e go better for you

If you get nothing to say

Make you live we alone