menu-iconlogo
logo

Overdose

logo
Şarkı Sözleri
Oh baby baby tell me what you want

I dey feel like sey you don turn to waka waka

Cause you no dey pick my call (You no dey pick my call)

Girl I want to know

Abi you don't want to do again

The thing be say I love you die I hope you know

Mo gbe ẹ s'ori bi gele orekelelẹwa

Wetin no lost I go dey find am

Come closer to me make I dey grind am

O fẹ gba bẹ a le lọ registry

A maa titrate you know chemistry

And this love is over overdose

And my heart carry over overload

Gbe sun mọ mi baby ko ma ko ma roll

You carry over carry over overload

If you look me through my eyes o bobo

You will know what just I like o baby

Yes I feel the way you're feeling odo ooohh

I like the way you let me drive you crazy

I'm not like Amina

Boy me I like your stamina

O she mi girigiri o da bi oti

You just dey pami now

I'm not like Amina

Boy me I like your stamina

O she mi girigiri o da bi oti

You just dey pami now

And this love is over overdose

And my heart carry over overload

Dance with me o baby ko ma ko ma roll

Carry over carry over overload

Baby long time mi ma mi ma

Long time mi ma mi ma

l love you long time mi ma mi ma

Long time mi ma mi ma

Baby long time mi ma mi ma

You make me lose stamina

Wo bo se yi wo bo se yi

You want to pami ma mi ma

Pami take me work it drop it

Till you say watebambam

What are men wan do

When she pop it lock it like she omo London

Pami take me work it drop it

Till you say watebambam

What are men wan do

When she pop it lock it like she omo London