menu-iconlogo
logo

Uwese

logo
Şarkı Sözleri
I sing, I sing, I sing

For the things wey You've done for me (done for me)

Why me, why me, why me?

All these blessings dey fall on me (fall on me)

No be say na me try pass o

But the tap still dey rush for me

Everybody come dey wonder

How everything e dey work for me

Na You design am, the matter complete

Your word is final, them no fit compete

Pass through the fire, I no feel the heat (oh-oh-oh)

You dey my back and I no see defeat

Na You design am, the matter complete (oh-oh-oh)

Your word is final, them no fit compete

Pass through the fire, I no feel the heat (oh-oh-oh)

You dey my back and I no see defeat

Uwese Baba, oh

Uwese baba, oh

I say, "Doh, doh-doh-doh-doh"

Doh, doh-doh-doh-doh

Uwese Baba, oh

Yeah, say

Ki ni máa fi san ore rẹ?

I don get mouth, nítorí ifẹ

My life e turn, nitori rẹ

You say make e soft, ti o ri bẹ

Baba no dey tire for me

Mo gbona fèli, Baba put the fire on me, oh-yeah

Everybody don dey call me

Dem say make I show them the way I dey live, God

Na You design am, the matter complete (ay)

Your word is final, them no fit compete (ay)

Pass through the fire, I no feel the heat

You dey my back and I no see defeat

Na You design am, the matter complete

Your word is final, them no fit compete (oh-oh-oh)

Pass through the fire, I no feel the heat

You dey my back and I no see defeat, yeah

Uwese Baba, oh (uwese Baba, oh)

Uwese Baba, oh (yeah)

I say, "Doh, doh-doh-doh-doh"

Doh, doh-doh-doh-doh

Uwese Baba, oh (yeah, yeah, yeah)

Uwese Baba, oh

Uwese Baba, oh

I say, "Doh, doh-doh-doh-doh"

Doh, doh-doh-doh-doh

Uwese Baba, oh

Na you design am, the matter complete

Your word is final, them no fit compete

Pass through the fire, I no feel the heat

You dey my back and I no see defeat

Na You design am, the matter complete

Your word is final, them no fit compete

Pass through the fire, I no feel the heat

You dey my back and I no see defeat

Uwese Baba, oh

Uwese Baba, oh

I say, "Doh, doh-doh-doh-doh"

Doh, doh-doh-doh-doh

Uwese Baba, oh