menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

B. D'OR

Burna Boy/Wizkidhuatong
rachelmb_starhuatong
بول
ریکارڈنگز
Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup?

I dey outside, I dey outside

Yeah, yeah

One man, two man

Three, don penkelemess

Kpenkelemes

Con dey move like a disco

Won ni ki ma lo latan

I be boss, I be actor

So they for give me Ballon D'or

Oya come take a picture

Rora yo ayo n kpa iyan

Oya follow my instructions

Won nle mi bo, won nle mi bo

Won nle mi bo o

Won nle mi bo, won nle mi bo

Won nle mi bo o

Kpenkelemes

Come dey smoke cannabis

Doctor say make I pop one of this

Make me fly like say I'm Aladdin

Come bring some kind melodies

Omo Messi self no do passa this

So many things inside of my jeans

I swear down e be things, e be things (yeah, yeah)

Kpenkelemes

Con dey move like a disco

Won ni ki ma lo latan

I be boss, I be actor

So they for give me Ballon D'or

Oya come take a picture

Rora yo ayo n kpa iyan

Oya follow my instructions

Oh, Lord ah mercy (yeah)

I dey with one wey dey call me Messi

I dey for shitta, she go fly come check me (yeah)

I neva see person wey fit money impress me

All of the things she dey do, she dey test me (yeah)

I dey with kele wey for back, I dey pressing

The one I carry come don dey suspect me

She call me small body, big engine, ohh, ah

On my number, she calling on

Anytime wey she wan give me loving, ah

And like flat tire, me go pump it up

And every other day na she dey turn me on

Say me I still dey make her come the more

As soon as we reach house, we dey kponkriyon

Walahi I forget say her guy dey for there

See omo, omo mo ti kpenkelemes o

Kpenkelemes

Con dey move like a disco

Won ni ki ma lo latan

I be boss, I be actor

So they for give me Ballon D'or

Oya come take a picture

Rora yo ayo n kpa iyan

Oya follow my instructions

Won nle mi bo, won nle mi bo

Won nle mi bo o

Won nle mi bo, won nle mi bo

Won nle mi bo o

Won nle mi bo, won nle mi bo

Won nle mi bo o

Won nle mi bo, won nle mi bo

Won nle mi bo o

Burna Boy/Wizkid کے مزید گانے

تمام دیکھیںlogo

یہ بھی پسند آسکتا ہے