menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

Only Way (Remix)

Cazulee/Bhadboi OMLhuatong
sodanopcjhuatong
بول
ریکارڈنگز
Uh, yeah, uh, yeah

You already know, ooh

Boys don dey para, oh

Been so well

Boys don dey para, oh (Majestical)

Since I was born, na hin go better we they hear

Although, we've been yelling, but our government no dey care

Many people dey for street with their pali, ko si ṣẹ

And we no fit carry kala, we no go fit to fo fence

Na why them boys day para like ah choco

Ikorodu mopol, àwọn ọmọ lotto, ṣo mọ?

Bombing every night like them be Boko

If you see their logo, àwọn ọmọ 'logo, ṣo mọ?

IP vanished, I dey Colorado, me and my circle ati lọ sajo, ṣo mọ?

Is either you go hard or you go home

Mami wa loko, I came from ghetto, ṣo mọ-ọ?

Ṣo mọ ọ ọ? Yea-yea

That is only way

That is only way we survive

That is only way, ayy

That is only way we survive

That is only way

That is only way we survive

That is only way

That is only way we survive

Ọmọ, if you too stubborn

Ẹ mọ iru wa

Ọmọ, you go die, I go die if you check me, I smile

A bẹ ti mọ inu wọn o

Sare gbe mi denu Colorado, mo gb'ọdọ Jago, Ikorodu mopol, ṣo mọ?

Ibi ori gbe mi de ni kẹ ma fọ'go as ọmọ ologo, mo bẹru popo, ṣo mọ?

Màlúù ti ko ni iru o mọ pe o ma gbera

Ye'ra fun oju lasi, ko ma mọ ile wa

"Ko m'ọwọ, ko m'ẹsẹ," ko ni ya ile wa

'Cause, mo m'ọwọ, m'ẹsẹ, still be yandiva, no be Maldive

Na why them boys day para like ah choco

Ikorodu mopol, àwọn ọmọ lotto, ṣo mọ?

Bombing every night like them be Boko

If you see their logo, àwọn ọmọ 'logo, ṣo mọ?

IP vanished, I dey Colorado, me and my circle ati lọ sajo, ṣo mọ?

Is either you go hard or you go home

Mami wa loko, I came from ghetto, ṣo mọ-ọ?

Ṣo mọ ọ ọ? Yea-yea

That is only way (only way)

That is only way we survive

That is only way

That is only way we survive

That is only way

That is only way we survive

That is only way

That is only way we survive

Boys don dey para, oh

Para, oh

Boys don dey para, oh, yeah

Cazulee/Bhadboi OML کے مزید گانے

تمام دیکھیںlogo

یہ بھی پسند آسکتا ہے