menu-iconlogo
huatong
huatong
rybeena-e-sure-for-me-giver-cover-image

E Sure For Me (Giver)

Rybeenahuatong
sdream3748huatong
بول
ریکارڈنگز
Tobisneh record

Omo iya adewale

Nuel Genie

Bad boy Rybeena

We not the same my n**a

We fit dey sleep same bed

While you dreaming big but I'm dreaming bigger

I sacrifice cause I'm born a giver

But good things go dey take time n**a

I'm with a big instinct while I know real gees

And I know some fake ass

I'm like Jesus in the midst of Judas

But e sure for me ( Sure for me )

God forbid ( God forbid )

Make I know see wetin wey go make my enemy sub for me

Nkan toba ba le gba mafi lomi

Mio ki se Anobi

Oju toti moni kole lohun omomi

4:30 mo shanle

Motor sole, Sare le ( Agege Agege )

Moma fese sha yeye

Odi Eko kin to dagbere

Told my dad that I'm sorry

Mama don dey panic

Not born with silver spoon

Mode ma kore wale

Everytime we Dey manage

Ope lope package

Street make me savage

Some took advantage

When the money go come

I swear to God me I can't wait

Mo shebi o ri inu mi e e

O tun ri okan mi

Bukata yi po gaan ni

Emi lo kor bi

Shomo pe eni lo tosi

Ki ire mi ma koja mi

We not the same my n**a

We fit dey sleep same bed

While you dreaming big but I'm dreaming bigger

I sacrifice cause I'm born a giver

But good things go dey take time n**a

I'm with a big instinct while I know real gees

And I know some fake ass

I'm like Jesus in the midst of Judas

But e sure for me ( Sure for me )

God forbid ( God forbid )

Make I know see wetin wey go make my enemy sub for me

Nkan toba ba le gba mafi lomi

Mio ki se Anobi

Oju toti moni kole lohun omomi

We not the same my n**a

We fit dey sleep same bed

While you dreaming big but I'm dreaming bigger

I sacrifice cause I'm born a giver

But good things go dey take time n**a ( yeah my n**a)

I'm with a big instinct while I know real gees

And I know some fake ass

I'm like Jesus in the midst of Judas

Tobisneh records

Nuel Genie

Rybeena کے مزید گانے

تمام دیکھیںlogo

یہ بھی پسند آسکتا ہے