menu-iconlogo
logo

GRACE

logo
Lời Bài Hát
Bad days are gone oh better days ahead

If you dey chop your fried rice and chicken wo butter dey my bread

God Dey my back oh

Oil Dey my head

So many times that Ive fallen oh but I go rise up coz god dey my back

Ah eh nah grace oh ah

Many things wey man don face oh ah

Started from the bottom but I dey chase tower

Still grinding harder just to make dollar

Bad days are gone oh better days ahead

If you dey chop your fried rice and chicken wo butter dey my bread

Oluwanbe leyin mi

Kosi anybody ti mole beru

Many times ti mo ri owo rabata

Many times ti mio ri owo ra ewu

Still grinding harder

Coz I know say I gas make am and I no fit sell my soul to the devil

Orisirisi loti sele

Aimoye awon ti ajo bere

Ti won ole de bi to jepe wanti je Ile

Toje pe nigeria su wan to gba border wo seme

I no dey use am buga

I just dey use am thank God

Pemiosi ninu awon to pa tori wa raise cardboard

Tabi awon to kamo joint to ni pe hands up

To yin wan pa toripe wanfe bob

Ore ofe olorun ni monje

Mowa di omo ton koje

Wan rini igba to sanra but wan ori ni Igba ti ogbe

I'm living my life on a low on a coded

Bad days are gone oh better days ahead

If you dey chop your fried rice and chicken wo butter dey my bread

God dey my back oh

Oil dey my head

So many times that I've fallen oh but I go rise up coz god dey my back