its kel p vibes
yea yea
kpokpotikpo kpo kpo kpo
baby your love dey high me like choco
kpokpotikpo kpo kpo kpo
baby your love dey high me like choco yeah
kpokpotikpo kpo kpo kpo
baby your love dey high me like choco [bracketed]
kpokpotikpo kpo kpo kpo [bracketed]
angeli angelina you dey cool my temperature
if you call i go come deliver
i no go fall e your hand never
say na me you go love forever
i'm a khaki no fit be leather
oh my angeli angelina
oh my angeli angelina
oh mi o da oh
anytime wey i see you for the club i dey television your body
shey you no know say the thing wey you carry fit kill somebody
you know i feel a vibe you feel a vibe so baby whine it pon me
yeah and i know you shy but it cool when we're m g l e
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low [bracketed]
on the low [bracketed]
on the low
angeli angelina you dey cool my temperature
if you call i go come deliver
i no go fall e hand never
say na me you go love forever
omo khaki no fit be leather
oh my angeli angelina
oh my angeli angelina
oh no
shey when i wan dey comot make i signal
why you want to dey question me like an interview [bracketed]
i'm tryna put the ring on your finger too
and be a better guy guy
be a better guy guy
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low [bracketed]
on the low [bracketed]
on the low
angeli angelina
you dey cool my temperature
if you call i go come deliver
i no go fall e your hand never [bracketed]
say na me you go love forever [bracketed]
omo khaki no fit be leather [bracketed]
oh my angeli angelina [bracketed]
oh my angeli angelina [bracketed]
jesu