menu-iconlogo
logo

HALLELUJAH

logo
Lời Bài Hát
(Tune in to the king of sounds and blues)

I just wanna m**k l**e

And money

Wallahi, suffer suffer life is not for me

See me I come from nothing

See me I come from trenches

Nothing dey my aza for fourteen days, oh

And nobody feel my pain, uh-uh

I will never be the same, uh-uh

I was a different case, uh-uh

When dem look my side dem dey say, "Ah, ah"

Nobody pass the Almighty

Nobody fit follow me fight

My face show my shoe shine

My shoe shine, my shoe shine

Hallelujah

I'm getting mula

Inside cooler

Cooler eating suya

Hallelujah

Living la vida loca

Owo wole

Yeah, I be on the road all day, I'm chasing mula

Fire dey my mouth like azula

Turn a magic bean into suya

(Tune in to the king of sounds and blues) yeah

I been hot for like four years and they wonder if I'm done yet

People be like rice for my concert

Welcome, welcome the new converts

In a whip wey dey convert, ah

Buju say he wan race me

Tell am we go do am unfailingly

Ckay bought a AMG

So it's three bad boys with V8 engines

Ah, you no go be si me

You want to lose, bet against me

Uh, we flexing

Uh, uh, 'til the end of me, uh

Hallelujah

I'm getting mula

Inside cooler

Cooler eating suya

Hallelujah

Living la vida loca

Owo wole

'Lujah

Cooler

'Lujah, oh

Owo wole

HALLELUJAH của CKay/Blaqbonez - Lời bài hát & Các bản Cover