I've been hustle everyday
I've been grinding all the way
Been chasing my payday
What is my gain if I no paid
Aii mummy mhi nbenile
Family Dey for house
Wey I go still carter
Oh lord come and show me your half
Hustle everyday just to get paid
Chasing all my grind Omoyami never seke
To get raba nhi mo sanle
Kini mofe so ti mio ba kere dele
Hustle everyday just to get paid
Chasing all my grind omoyami never seke
To get raba nhi mo sanle
Wetin I wan talk ti mio ba kere dele
When I pull up with em n***a mhi o
Omoh ologo shoma ginger mhie o
Say make we keep vibing o
Eyan samkay we keep jamming o
When I pull up with em n***a mhi o
Omoh ologo shoma ginger mhie o
Say make we keep vibing o
Eyan dayochino we keep jamming o
Forever grateful for things that lord as done
I'm thankful for the things baba don do
Many people wan be here but them no get chance
Many people wanna be happy but them no get joy
Say moti sanle na money
I dey find ti mofisanle
No be say I hate my mama ground yeh janle
Wetin my mama go chop?
Wetin my papa go chop?
Yeah I be light of the Family kodigba
Timobantan torch
I've been hustle everyday
I've been grinding all the way
Been chasing my payday
What is my gain if I no paid
Aii mummy mhi nbenile
Family Dey for house
Wey I go still carter
Oh lord come and show me your half
Hustle everyday just to get paid
Chasing all my grind Omoyami never seke
To get raba nhi mo sanle
Kini mofe so ti mio ba kere dele
Hustle everyday just to get paid
Chasing all my grind omoyami never seke
To get raba nhi mo sanle
Wetin I wan talk ti mio ba kere dele
Have been grinding everyday
To make it raining day
Many people don seke
Many people do ni le
I Dey grinding everyday
To make it raining day
Some people don make
Losi ile oni le
Eyin temi
Shengbo mi
Mowa ti do ni le
Many things dey do me
Wey I nor fit tell ni ile
Akanji ni temi
Omo o bo la le
Omo o balo n le
Omo o bo la le
Omo o balo n le
Hustle everyday just to get paid
Chasing all my grind omoyami never seke
To get raba nhi mo sanle
Kini mofe so ti mio ba Kere dele
Hustle everyday just to get paid
Chasing all my grind omoyami never seke
To get raba nhi mo sanle
Wetin I wan talk ti mio ba Kere dele