menu-iconlogo
logo

Dey okay

logo
Lời Bài Hát
You dey ask if I dey okay

For this economy shon whine mi ni

Emi mo ti si win

Moti lo moti ya werey

Too many shits on a daily

Too many things we dey see

President dey tell us to breathe

But he dey hold the oxygen

How many work man fit to work o

How many miles man fit to leg o

How many books man fit to sell o

Before I rich like jeffery bezzo

Ha Oh roro oh ro rororororo

As President enter Oh roro

Everywhere scatter Oh rororo

Ha Oh roro oh rorororororo

As President enter Oh roro

Everywhere scatter Oh rororo

How I go dey okay ye

How I go dey okay ha

As economy no good

As economy don pafuka

How I go dey okay ye

How I go dey okay ha

As economy no good

As economy don pafuka

How I go dey okay

When thousands of people dey cry

Being a Nigerian is one of one

Thousand ways to die

To ba make eh ni Naija you be

Boss aswear you try

To r'alagbara lo le wa bus

Inexperienced man go kpai

Let the poor breeeef

Awon talaka o ma le mi mon sir

In less than a month epo lor soke

Nisin ko din mon sir

Eni toun din dodo tele

Nisin ko le din mosa

Omo eleran o r'egungun je mon

Nisin o ti ni ulcer

Cassava, garri, ewa gbogbo eh

Nisin o ti d'oshe

First class engineering student

Nisin o ti n ko 'she

Lmao, no health care for the citizens ti president Gan ba sick nisin o ti d'ofe

Ha Oh roro oh rorororororo

As President enter Oh roro

Everywhere scatter Oh rororo

How I go dey okay ye

How I go dey okay ha

As economy no good

As economy don pafuka

How I go dey okay ye

How I go dey okay ha

As economy no good

As economy don pafuka

Dey okay của Horlu/Oluwatooobi - Lời bài hát & Các bản Cover