menu-iconlogo
logo

Nobody

logo
Lời Bài Hát
Zaah

Dr Dolor Entertainment

Dem don ya again o yeah

One for the money

Two for the boss

Say your mini makaveli

Themma know say Hotkid

Gbona feli feli

But say them no wan gree

I say one for the money

Two for the boss

Say your mini Makaveli

Themma know say Hotkid

Gbona feli feli

But them say them no go gree

Which kind gbedu I never drop

Both apala mo sing hip hop

When them see me them no fit talk

When they see they gats shut up

Which kind gbedu I never drop

Both apala mo sing hip hop

When them see me them no fit talk

When they see they gats shut up

Oya who dey form boss where we dey nobody

I say who be chairman where we dey nobody

Who dey form king where we dey nobody

Who be honorable where we dey nobody

I say who dey form boss where we dey nobody

I say who be chairman where we dey nobody

Who dey form king where we dey nobody

Who be honorable where we dey nobody

Ahn ahh tell me tell me

Who wan dey form boss

Daku fe sey shakiri wey no dey pompous

Two seconds ta wole bayi everywhere just burst

Je rap lenu like say like say we dey chop bons

Nisi ti level mi ti change

Gbo gbo wan fe gba kilishi

Ni gbati Chidinma ri mi ni show ofeya pix

Obe mi oni please no do me like this

Hotkid o ma ti blow o ma ti di celebrity

Any little thing wey we do them dey complain

Warn that your guy not to frustrate mem eyeh

I dey jeje for my lane

Ojuelegba down to Costain

Yea yea yea them complain

Warn that your guy not to frustrate me eyeh

For my lane

Ojuelegba down to Costain

Which kind gbedu I never drop

Both apala mo sing hip hop

When them see me them no fit talk

When they see they gats shut up

Which kind gbedu I never drop

Both apala mo sing hip hop

When them see me them no fit talk

When they see they gats shut up

Oya who dey form boss where we dey nobody

I say who be chairman where we dey nobody

Who dey form king where we dey nobody

Who be honorable where we dey nobody

I say who dey form boss where we dey nobody

I say who be chairman where we dey nobody

Who dey form king where we dey nobody

Who be honorable where we dey nobody

I say one for dey money two for the boss

In your mini Makavelli

Themma know say Hotkid gbona fell fell

But say them no wan gree

I say one for the money

Two for the boss

Say your mini makaveli

Themma know say Hotkid gbona feli feli

But them say them no go gree

Milla Mix

Jaysnyths on the beat