menu-iconlogo
logo

GWAGWALADA

logo
Lời Bài Hát
Gwagwalada Gwagwalada

Ye

Gwagwalada gwagwalada

I enter from Abuja go Gwagwalada

Wọn ni mo taka sufe si awọn ọta

I no fit force am if e don pass my power

I roll up my shawarma I dey for Gwagwalada

I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)

Wọn ni mo taka sufe si awọn ọta

I no fit force I no fit do pass my power

I roll up my shawarma I dey for Gwagwalada

Mi o foor molana

On God

Ile ni le mi asgard

Alif la mi

Ojẹ ma saami

Funmi lowo Iya Charley

Wahabi

Hallo hallo

Mukadam muvado

Can't you see

Olowo mo ba to

Koju ma ribi I call manager

Drop the song tomorrow sha

If loving you is a crime

Baby don't you waste my time

Dance Makossa kupe (kupe)

Ọmọ pe a sunle (Sunle)

I dey for Gwagwalada

Call me back mo dapadaa

I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)

Wọn ni mo taka sufe si awọn ọta

I no fit force am if e don pass my power

I roll up my shawarma I dey for Gwagwalada (Ki lẹ wi)

On to the nеxt one

Give me gingеr

Give me power ọmọ ẹlẹ

You surprise me

Harm me

Girl come try me

On to the next one

Give me ginger

Give me power ọmọ ẹlẹ

O ti sanwo fun mi

No be issue at all