menu-iconlogo
logo

Narcos

logo
Lời Bài Hát
Hey Yusuf re Baba o Conny sir

Ariba ariba

Listen

If you no go love me lemme know

So fun mi lemme know uh

Shey you see me on stage for the show oo

A shutdown is a shutdown

I perform finish uhn

Girls won fe telemi lole ooo

Omo pupa omo dudu gbogbo won

I perform finish

Boys dem dey throw me twale

Caliente

That’s what they call me in the area oo

Cause I don tey

This what they know me for in the area oo

Amarachi oya go down for me

Busayo oya go down for me

You know say otalenu gan o

You know say opolipopo lipolipopo o

See me I’m known as the big bad wolf

Every song dope call me don Pablo

Si patron in Havana the underground blows

Every one know say I always get flows

Over floating

See I no dey really blow my trumpet

Na judgement day cruise girls dey blow my trumpet

I dey pepper with the goals call me hot shot

They connecting with the lines shey na hotspot

I don’t connect with any kind only airdrop

All I do is win see na only girls I don lost

But the way e be sha your Senorita

When she my moves her body lose like my temper

Caliente

That’s what they call me in the area oo

Cause I don tey

This what they know me for in the area oo

Amarachi oya go down for me

Busayo oya go down for me

You know say otalenu gan o

You know say opolipopo lipolipopo o

Every where dey buzz when I step on stage

Price tag is heavy go and check the rate

They say I make it look Eazy E with every bar

But I swear every bar is a heavy bar

Make I let them ladies chop work

Time is money and I no dey stop watch

Now they see the boy they wanna come forth

Leemao now they wanna narcos

When you see me with the crew

You don’t know what to do

And you wan famz and e too sure for me

Baby you know what to do

When I pull up with the crew

And you wan chill and you too dey forming

Say we dope like Pablo

Pablooo pablo

Na why dem wan narcos

Narcos narcos

Caliente

That’s what they call me in the area oo

Cause I don tey

This what they know me for in the area oo

Amarachi oya go down for me

Busayo oya go down for me

You know say otalenu gan o

You know say opolipopo lipolipopo o

But don't get me wrong l love them very much

Like am here because of them

So tell them ha ha wait don't you understand

l've been telling them like okay

l think we're good now

l'm happy to know you got every thing figure out

Wait l do