Tell me if youre available
Me I wan link you girly o
Me I no fit dey sololo
Make we run our thing on the low
Amina Amina
Say na you wey dey ginger na
Amina Amina
Say na you wey dey ginger na
Tell me if youre available
Me I wan link you girly o
Me I no fit dey sololo
Make we run our thing on the low
Amina Amina
Say na you wey dey ginger na
Amina Amina
Say na you wey dey ginger na
Verse 1
Big bag big vibes big cheques and I kon knickers
I wear my Jimmy Choo drink booze
Wear my jimmy choos drink booze with my goons and sip on liquor
Pull up in a rover
So fine dem go shout Jehovah
The money I dey chase am
Hey hey hey
Ewiriwiriweriye
Hey Ewiriwiriweriye
Fine girl Asempete
Come baby girl malo nogede
Spekele spekele
Why you dey form I go knack you ogede
You go feel my thing inside your belle
Tell me if youre available
Me I wan link you girly o
Me I no fit dey sololo
Make we run our thing on the low
Amina Amina
Say na you wey dey ginger na
Amina Amina
Say na you wey dey ginger na
Killy me killy me
Killy me killy me killy me with body
Ki killy ki killy hmm
Ki killy ki killy hmm egbami
Accident e accident e when you jam me
I sabi vulcanizer wey go pump your tyre na me
Bayanni
Ekelebe don burst o
Kuku kill me kuku kill me o
E be you I wan chop o
They wan see me
Them no fit reach o
Wait na wait na
E be you I Dey chase na chase na
Girly make I hold your waist line hmm
Girly be my akanchwa
Come make I chop you like ofe sala haaaa
Your body na raise to power ten haaaa
Come make I give you the showerhaaa
When I pull up in the club with me guys
You know say we fresh like bow wow haaaa
O girl you dey make me dey mental hmmm
Shebi I dey make you dey mara mara
Tell me if you're available
Me I won't leave you girly
Me I no fit do you *****
Make we run out thing on the low
Amina ah Amina
Say na you wey dey ginger me now
Amina ah Amina
Say na you wey dey ginger me now ah
Here we go
This one goes out to the special ladies
Youre beautiful
Youre nicely made
And thats facts