menu-iconlogo
logo

Peace

logo
Lời Bài Hát
Iyawo mi sho da da o romipin

O fi mi sile na o fęsę ja yo

Wetin be this one like this

Been through many things many many gists

Though I still find my peace

Imole oh oh ah

I dey do like say me I no dey see

Like say I no dey hear

Which kind person be this

Oh oh ah

Wetin be this one like this

Been through many things lat'aiye genesis

I be dealing with freenemies

Surviver surviver

Mi o ni gba mi o ni gba

Money chaser faster than a bullet

Flying like a rocket

Badman we never rest

King of south and the west

Faster than a car won fe ba mi sa

Faster than a Benz oh get lo lewu le so oh

Bad vibes on lyrical

Uhn uhn uhn uhn

Give me my sound I am so vibelical

Oloun uhn uhn uhn

Aiye lo okada won de tun ni car

Dem wan tear your knicker

Dem wan to turn your teacher

Before you hammer oh my n***a

Oh my n***a

You go dey when I no get ginger

Oh my n***a oh my n***a

Shey you go dey when I no get raba

'Cause my mama 'cause my mama

Been praying for me say make I jere

Oh my bebe oh my bebe

Shey you go dey before

My surulere kai

Iyawo mi sho da da o romipin

O fi mi silę na o fęsę ja

Kakiri dodo awon aboki

Oh oh oh

Iyawo mi sho da da o romipin

O fi mi silę na o fęsę ja

Kakiri dodo awon aboki

Iru kileleyi shen gbo oh oh ah

Wetin be dis one like this

Been through many things

Many many gists though I still find my peace

Oh oh ah

I dey do like say me I no dey see

Like say I no dey hear

Which kind person be this

Oh oh ah

Wetin be this one like this

Been through many things lat'aiye genesis

I be dealing with freenemies

Surviver surviver

Mi o ni gba mi o ni gba

Money chaser chaser faster than a bullet

Flying like a rocket

Badman wey never rest

King of south and the west

Faster than a car won fe ba mi sa

Faster than a Benz oh get lo lewu le so oh

Bad vibes on lyrical

Uhn uhn uhn uhn

Give me my sound I am so vibelical

Oloun uhn uhn uhn

Aiye lo okada won de tun ni car

Dem wan tear your knicker

Dem wan to turn your teacher

Before you hammer oh my n***a

Oh my n***a you go dey when I no get ginger

Oh my n***a oh my n***a

Shey you go dey when I no get raba

'Cause my mama

'Cause my mama been praying for me say make I jere

Oh my bebe oh my bebe

Shey you go dey before my surulere

Iyawo mi sho da da o romipin

O fi mi silę na o fęsę ja

Kakiri dodo awon aboki

Uhn uhn uhn

Iyawo mi sho da da iyawo mi

O fi mi silę na o fęsę ja

Kakiri dodo awon aboki

Timijay on the track

Track

Track

Track

Track

Track

Peace của MohBad - Lời bài hát & Các bản Cover