menu-iconlogo
logo

soso

logo
Lời Bài Hát
soso take my pain

soso take my pain away

soso take my pain

soso take my pain away

soso take my pain [bracketed]

soso take my pain away

soso take my pain [bracketed]

ahh ahh

all of the things them talk i no dey hear hear

try wetin i do if you no dey fear fear

one mind dey tell me to disappear pear

soso come and help me o cause i don pray mami

i don break commandment

i can't stay for one place

for god's sake oh my dear

come take my pain away from me o

soso take my pain away

[bracketed]

soso take my pain away [bracketed]

soso take my pain away [bracketed]

soso take my pain away [bracketed]

shibiri shibiri shibiri

they are talking s t shibiri

water no get enemy

til you fall for oshimiri

i poto poto my eyes

ten shots high rise

touch god i cry

offshore cut my dreadlocks

girlie me i don pray mami

i don break commandment

i can't stay for one place

for god's sake my bae

come and ginger me

only you dey feel my pains

give me vitamins wey go take these pains away

soso oh soso soso oh

soso take my pain away

[bracketed]

soso take my pain away [bracketed]

soso take my pain away [bracketed]

soso take my pain away [bracketed]

soso take my pain away [bracketed]

soso take my pain

soso take my pain away

soso take my pain a-