menu-iconlogo
logo

Kiss A Bride

logo
Lời Bài Hát
Musical Taliban no 1

Iye ye ye my baby sweet o

And am ready to give her anything wey she need oo

I go give you my life and my missing ribs oo

E no mata my baby come give me the apple eat o

Baby jeka lo

Bami dele mi o

My baby jeka lo

Tete bami dele mi o

I no go treat you bad

I promise to treat you right

I just want to kiss a bride

1 2 1 2 kiss a bride

1 2 1 2 kiss a bride

1 2 1 2 kiss a bride

My baby jeka .

O my baby yoo yoo u be my medicine

O my baby hoo hoo without you I no fit sleep

Ha my baby oo my medicine

Ha my baby oo

Welcome into my life

I just want to kiss a bride

1 2 1 2 kiss a bride

1 2 1 2 kiss a bride

Hahan han muah

Onyon ma ooo oo haa oo

My baby dey make me dey happy ooo

Onyon ma ooo oo haa oo yeye

Onyonma just dy dance makosa

Onyonma baby no need visa

Bomode sen jo ole komi sita

Pami you kill dem with belly dancer

Come to daddy my Vanesa

Ife re sun kole nimi Lara o

Kaso owopo ka jogba ijoba

Bami dele mi my baby dakun oo

Tete bami dele mi baby dakun oo

Bami dele mi my baby dakun oo

Tete bami dele mi baby dakun oo

O my baby yoo yoo you be my medicine

O my baby hoo hoo without you I no fit sleep

Ha my baby oo my medicine

Ha my baby oo

Welcome into my life

I just want to kiss a bride

1 2 1 2 kiss a bride

1 2 1 2 kiss a bride

Hahan han muah

naso

Onyon ma ooo oo haa oo

My baby dey make me dey happy ooo

Onyon ma ooo oo haa oo yeye

Onyonma just dy dance makosa

Onyonma baby no need visa

Bomode sen Jo ole komi sita

Pami you kill dem with belly dancer

Come to daddy my Vanesa

Ife re sun kole nimi lara o

Kaso owopo ka jogba ijoba

Bami dele mi my baby dakun oo

Tete bami dele mi baby dakun oo

Bami dele mi my baby dakun oo

Tete bami dele mi baby dakun oo

Musical Taliban no 1

Kelly Wonder mi a le yi (Je kan mo)

Bami dele mi my baby dakun oo