menu-iconlogo
logo

Our Government Abeg

logo
Lời Bài Hát
Ehn

Why this people come dey lie for us

Say them fit divide the ocean

They just dey oppress us

Make us dey feel the pressure

Oooh this one na bad impression eh eh eh

Oya no this one na bad impression ah ah ah

Our government I beg o

Plenty hunger don dey strike o

Many many don dey die o

Many many don dey waka

Some dey follow dessert go Libya

While some dey follow ship dey go yonda

We get this three big problems

Na who go help us come solve this problem

This thing I dey yarn you so

Na our major problem

About water light

Food house oya now

Water light eh

Food house

Water light

Food house

About water light eh

Food house

E jor wan kilode gan gan na

Ti ko wa si na

Bawo ilu ma shey wa pa gan na

Ti ko ba si na

Kilode gan gan na

Ti ko wa si na

Bawo ilu ma shey wa pa gan na

Ti ko ba ni na

We get oil no be say dem say we get oil (For real)

Plenty mineral resources borku for here (Maka chukwu biko)

Electricity no support be our problem (No be lie)

Na when we go come see the light of this our tunnel

Oh no this one na wickedness o

Our government I beg o (Biko nu)

Plenty hunger don dey strike o

Many many don dey die o

Many many don dey waka o

Some dey follow dessert go Libya

While some dey follow ship dey go yonda

We get this three big problems

Na who go help us come solve these problem

This thing I dey tell you so

Na our major problem

About water light

Food house

Water light eh

Food house

Water light

Food house

About water light

Food house

E jo wan kilode gan gan na

Ti ko wa si na

Bawo ilu ma shey wa pa shey gan na

Ti ko ba si na

Kilode gan gan na

Ti ko wa si na

Bawo ilu ma shey wa pa gan na

Ti ko ba ni na (Je kon mo)

Our Government Abeg của Oritse femi - Lời bài hát & Các bản Cover