menu-iconlogo
logo

TABLES TURN

logo
Lời Bài Hát
Small boy from the ghetto wey dey try make some money

Young boy wey dem talk say e no go lead to nothing

Small boy for the hood wey dey talk say him brain no correct

But as you see the boy dey grow

Only if they knew say the boy go blow

Only if they knew he go shut down show

Them for no reason am bad them for no try talk am like that

Them for no try bring am down

But Wetin dem forget be say

Tables turn o e fit be your turn today

Tomorrow make e be my turn o

Omo no loose guard o Omo boy no reason

Cause no one knows tomorrow

No one knows tomorrow

Just be doing good doing good

Cause good nahin be koko

Doing good Biko just do good

Good na the koko doing good

Do you believe in karma

Aye akamara Aye toto

Do you believe in karma

Aye toto loko

I remember then, when I no get anything but I get talent

Yes I get talent

Shey you remember then

When boy no chop no money Shey Lon fi mi gba le

Now they need my talent ooo uu ahh

Kekere latin mo Oba o

Olorun ni mola o

Awon to so pe aoni de be

Se ni olayiwola

People talk and laugh when you can't do

But when God blesses you they forget

Tables turn o e fit be your turn today

Tomorrow make e be my turn o

Omo no loose guard o Omo boy no reason

Cause no one knows tomorrow

No one knows tomorrow

Just be doing good doing good

Cause good nahin be koko

Doing good Biko just do good

Good na the koko doing good

Mama's prayer