menu-iconlogo
logo

Highlife Interlude

logo
Lời Bài Hát
(En’-En’-En’-En’)

(En’, En’, En’, Enta)

Obimo, biko, ye meko (meko)

Never forget where I’m from na ghetto (ghetto)

Luis Fonsi, Despacito (‘Cito)

Abena, balance, balancigo (‘cigo)

Gwagwalada, capital

Turn the party to a carnival

Cause my gbedu, e gat speaker

Show real love, no dey send me sticker

This life wey we dey, aye yi ma ni’ka

Careful for them oh, my nigg*

Any negativity, I dey cancel am

Tinba gb’omo, I go fit go two round (Onye)

No fugazi, I get cash oh (Onye)

No judge my present with my past oh (Onye)

Will you pull up to my yard oh? (Onye)

Pull up in my galardo oh (O-Onye)

No fugazi,l get cash oh (Onye)

No judge my present with my past oh (O-Onye)

Will you pull up in my yard oh? (Onye)

I’m a biggie boy, biggie man oh

Yeah, Onye

Lee nu ifea I na aru mere umu guys, ekolibe

Okwa m na eche nu gi ka I bia n’ulo mu na gi, esolibe

Call me, 1 no delay, nye gi money ka I libe

Mana I solu mu,I go make everyday your holiday

Nye gi life, ka I kwete na the boy di radical

Turapu your ex, f*ck that nigg*, he’s an animal

Ada obodo oyibo, nwa di godi international

Ndi dili gi, emebe nu emume kaa o bu carnival

I na agafe faa ana, alu aka

Skin color gi, ocha na abaa anya

Your body na body men, o men ana agba ala

Ndia na awa anya, abiaa kwa ama aka

I biawa, enyina pant bia, mm

Akujana, Seyi ji Vibez bia

Bunye gi anya, muna gi a light bee ya

Ejim ife, I di low so mu gaa charge kwa ya, ahh (Onye)

No fugazi, I get cash oh (Onye)

Will you pull up to my yard oh? (Onye)

Pull up in my galardo oh (O-Onye)

No fugazi, I get cash oh (Onye)

No judge my present with my past oh (O-Onye)

Wil you pull up in my yard oh? (Onye)

I’m a biggie boy, biggie man oh

I biawa, enyina pant bia, mm

Akujana, Seyi ji Vibez bia

Bunye gi anya, muna gi a light bee ya

Ejim ife, I di low so mu gaa charge kwa ya, ahh

Highlife Interlude của Seyi Vibez/Phyno - Lời bài hát & Các bản Cover