menu-iconlogo
logo

Baddest Boy (Remix)

logo
Lời Bài Hát
Baddest (Runcheckk)

Oh-ah (Skiibii)

Whoa-whoa-whoa, wah

Bad belle lo por l′aye (shekpe)

Kehinde le j'oju Taiye (ooh)

Olohun ma gbe mi fun aiye

O.B.O. ti gbe won saare (oh-no)

Who dey check am? (Men dey)

T′oba gbe'mu, we go wreck am

Number seven, David Beckham

And nothing fit to shake my mental

Don't come close without permission

Men dey, wey get ammuni-

Nothin′ wey go gbe mi condition

Esho dey, I no get alumi′

Baddest boy, emi gan biggest boy

Now, I chikkylaka in my toy

Fine boy l'omo gan, shey you no dey see say I no get joy?

Now, I no get joy (joy), look am, dem dey call me baddest boy

Ahh, baddest boy, yeah-yeah (shekpe)

Baddest boy, emi gan biggest boy (ooh-oh)

Now, I chikkylaka in my toy (in my toy)

Fine boy l′omo gan, shey you no dey see say I no get joy?

Now, I no get joy, look am, dem dey call me baddest boy

Ahh, baddest boy, yeah-yeah

Shey you no dey fear face?

Shey you say you get craze?

Because I gentle, you wan dey take space

Shey you know I get taste? (Oh-uh-uh)

Or you go chop Nigerian koboko (ayy-oh)

Straight from Magodo

O ma ki'gbe, "Mor′ogo"

Giddem, giddem, slow-slow

Baddest boy, emi gan biggest boy

Now, I chikkylaka in my toy

Fine boy l'omo gan, shey you no dey see say I no get joy?

Now, I no get joy, look am, dem dey call me baddest boy

Ahh, baddest boy, yeah-yeah (shekpe)

Baddest boy, emi gan biggest boy (ooh-oh)

Now, I chikkylaka in my toy

Fine boy l′omo gan, shey you no dey see say I no get joy?

Now, I no get joy, look am, dem dey call me baddest boy

Ahh, baddest boy, yeah-yeah

You go chop Nigerian koboko

Straight from Magodo

O ma ki'gbe, "Mor'ogo"

Giddem, giddem, slow-slow

Baddest boy

We dey ball, me, I no get joy

And you not fit try me ′cause I get God