menu-iconlogo
logo

Double XL - Sped Up

logo
Lời Bài Hát
It's Seghabeatz pro

Tee dollar of Lagos

I am Billi

From my head to my toes

I've given it to you my baby (I've given it to you my baby)

Jor no use me jo (no use me jo)

Baby jor no use me jo (no use me jo)

Give me the sauce, no tomato

If I sing for you my baby, jòwó sho ma jo (If I sing for you my baby)

Baby jòwó sho ma ah-ah (baby jòwó sho ma ah-ah, leko)

Òrì mì

Èjìkà (èjìkà)

Orúnkún (orúnkún)

Esè (esè)

Many girls Dem dey, but ìwo lo le gbe mi débè (gbe mi débè)

Òrì mì

Èjìkà

Orúnkún (orúnkún)

Esè (esè)

Shey you know the thing wey you carry na double XL (na double XL)

Òrì mì

Èjìkà

Orúnkún (orúnkún)

Esè (esè)

Many girls Dem dey, but ìwo lo le gbe mi débè (gbe mi débè)

Òrì mì (oh)

Èjìkà (ah)

Orúnkún

Esè (oh-oh-oh)

Shey you know the thing wey you carry na double XL

Girl the way you dey touch my body

Dey make me want to commit

B'oti e bámi dele, at least you go give me tospin

I fit to spend you my last card

Share me your number

I swear I no go cast am (I swear I no go cast am)

We dey forever

Yo'di to centre

Spray you my raba

Say oh my God

You got me wanting more

I no fit to explain how e dey do me for my body (I no fit to explain how e dey do me for my body)

Nothing fit to sup

Omode yii gbe mi débè tan

Something must kill a man (kill a man)

I no go mind if na your body (mind if na your body)

Òrì mì

Èjìkà

Orúnkún

Esè

Many girls Dem dey, but ìwo lo le gbe mi débè

Òrì mì

Èjìkà

Orúnkún (orúnkún)

Esè (esè)

Shey you know the thing wey you carry na double XL (Shey you know the thing wey you carry na double XL)

Òrì mì

Èjìkà (èjìkà)

Orúnkún (orúnkún)

Esè (esè)

Many girls Dem dey, but ìwo lo le gbe mi débè (gbe mi débè)

Òrì mì

Èjìkà

Orúnkún (orúnkún)

Esè (esè)

Shey you know the thing wey you carry na double XL

Na double XL (na double XL)

Man fit to show you love, even in excess (even in excess)

Má ma wò mí mo, ko joko gbé'sè (ko joko gbé'sè)

And I sing this for you