menu-iconlogo
logo

Dali Nguwe (Mixed)

logo
Lời Bài Hát
Hiye burst it my way

This kind of body don dey cause a migraine

And when we leave we fit do am your way

Or if you want we fit do am my way

Hiye two shot I don take

You turn me on I no dey go I one dey

I no dey care say the bad mind dem pree

Money on mi mind all day

Lose my way oh

This kind this kind love yeah

Wey dey make me want more woah

Come my way oh

This kind this kind love yeah

I dey want for the night

Make I know how you feel how you want am

Lady girl say your body bad to me

Pass make I choke, make I feel am, oh

Baby girl you know as e be oh

Yeah we dey love till the morning

Bad girl addicted to me

Only you know as e dey do me

Only you know as e dey do me oh-woah, girl

Ee-ye ge-ge (Ee-ye, ge-ge)

De-mah ge-ge-ge-ge (Oh yeah ge-ge)

Casamigos (Casamigos)

For my amigos (For my amigos)

Wa jogede (Wa jogede)

Baby wa jogede (Wa jogede)

Ee-ye ge-ge (Ee-ye ge-ge)

Kon she iyepe (Kon she iyepe)

All for you baby

If that money dey too much say make you talk

'Cause you know the money long ooh yeah

Break your back with it

Girl na me and you dey talk no one involved

Baby girl make I indulge you yeah

Lose my way oh

This kind this kind love yeah

Wey dey make me want more woah

Come my way oh

This kind this kind love yeah

I dey want for the night

Make I know how you feel how you want am

Lady girl say your body bad to me

Pass make I choke make I feel am oh

Baby girl, you know as e be oh

Yeah we dey love till the morning

Bad girl addicted to me

Only you know as e dey do me

Only you know as e dey do me oh-woah