Lanku
Ziro Kingin bad boy
Many things me don do
I gat to pay my dues
Me and my goons oh no never we can't close
Buckle your shoes
Chop your life and catch your cruise
Life is too short
So no just dey look
Many things me don do
I gat to pay my dues
Me and my goons oh no never we can't close
Buckle your shoes
Chop your life and catch your cruise
Life is too short
So my brother no dey look
Ten toes down I keep my head up
I never slow down
I just dey thank God
All my jiggy bless up
Everything on God
Na him be the best plus
So I just dey thank God
Ojo pa mi orun pa mi
Kilo ku tio shey mi
Igba mi o ma n dabi pe aye lon shemi huhn
I'm from the mud
Emi omo tio r'ola ri
Moti b'orimi s'oro
Pe mo gbodo ni lari
Subuhanalllah
Koju mi ma r'iyonu
Shaanu mi kin ma ki'ka abamo b'enu
Won ni kin toh le make e
Mo need lati b'eshu jeun
To get it right 40 days and night ni mio mi fi jeun
Through the ups and down I gat to get tell
I wanted to sell my soul to the devil
Never ready for dull
I know it's rough but gone survive
Omo alakisa mi ma pada wa san tithe
Many things me don do
I gat to pay my dues
Me and my goons oh no never we can't close
Buckle your shoes
Chop your life and catch your cruise
Life is too short
So no just dey look
Many things me don do
I gat to pay my dues
Me and my goons oh no never we can't close
Buckle your shoes
Chop your life and catch your cruise
Life is too short
So my brother no dey look
Ten toes down I keep my head up
I never slow down
I just dey thank God
All my jiggy bless up
Everything on God
Na him be the best plus
So I just dey thank God
Ona shi ona la
Ile shu ile mo
O pe koto yemi pe ile aye koro bi Alomo huhn
Eni ba lomo shi
Eni wa lomo
Won ni kirakita o d'ola but mo kan'ra mo
Be in all the grind all my life had to drop music
I pour all more got a JAMB but kos'owo school fees
I was left alone in this cold world
I got my shit together
Kin ma prolong
Kingin omo iyami
I no mad up the story
Growing up from that hood it wasn't funny huh
The kind blow wey owu blow me
Toba ba Sam Peter Olohun o ma daku ni
Oju mi r'okun oju mi r'osaa
Ebi paa mi lasan ko oh mo tun wa ni ulcer
Sh'aye lon shemi ni abi kin loh f'ori l'osaa
Jesu gbami ma je k'aye ta mi l'ofa
Emi omo baba shoe maker iya mi gan wan shi lo'ta
I dey run helter and skelter make payment my music enter
This kind of pain gang just to connect
I'd rather hustle sugbon ko s'owo internet
Ten toes down I keep my head up
I never slow down
I just dey thank God
All my jiggy bless up
Everything on God
Na him be the best plus
So I just dey thank God
Ten toes down I keep my head up
I never slow down
I just dey thank God
All my jiggy bless up
Everything on God
Na him be the best plus
So I just dey thank God
Marqai Mix