menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

Triology

Cruel Santinohuatong
scorpion17huatong
歌词
作品
Girl, keep talking, hope you know that I don't miss you

But when I see that body, baby, I just want to kiss you

You know that I'm a thug, so when you cry, ain't got no tissue

She says she loves another man, I had to get my b***h too (eh-eh)

Said I fell off 'cause I'm doing things they can't do (okay)

We gon' really see who light the final candle (ah-ah)

There's money to be made, so if you with it, girl, we can move

Man, f*ck a plan B, you my plan too

Yeah, eh-eh

Dem don't hear the bounce, now dem wan know my P

They asking who's Reagan, na monster I be

Some niggas dey hates but dey copy our P

You go need some racks if you want get to me

Hot girl from Agege, na she dey my mind

Anything wey she want, yeah, the boy go supply

Her mouth dey too sweet, once she bill you comply

Her ex been dey hate but he no qualify

She's playing my jam, say she gatts press rewind

The boy dey too fire, dem no fit deny

That shawty too hot, ọmọge, she's from Pompeii

Bad Naija barbie, come finish my money

She talk say hope this one na love, no be conji oh

When na me and Santi, she dey feel am for body oh

Koko no do them again (koko no do them)

Piano no dey move them again oh (no do them)

Everybody do all the same

The bounce na the new style we dey reign

Girl, keep talking, hope you know that I don't miss you

But when I see that body, baby, I just want to kiss you

You know that I'm a thug, so when you cry, ain't got no tissue

She says she loves another man, I had to get my b***h too (eh-eh)

Said I fell off 'cause I'm doing things they can't do (okay)

We gon' really see who light the final candle (ah-ah)

There's money to be made, so if you with it, girl, we can move

Man, f*ck a plan B, you my plan too

更多Cruel Santino热歌

查看全部logo

猜你喜欢