menu-iconlogo
logo

Juju

logo
歌词
Lailai, I no go lie

I never feel like this in my life

I no go fight, I no go try

To describe it you dey make me high

The way you ride, the way you wine it

I’m in my feelings every time

My appetite for you na supersize

Why you do me like this?

Ye, mama nobody badder

Take over me like mami wata

Your baca dey make me, just dey maga

Ye, mama nobody badder

Take over me like mami wata

I fit give you my whole life

You juju, you juju, you juju my body

You juju, you juju, you juju my body

You juju, you juju, you juju my body, oh

You juju, you juju, you juju my body

You juju, you juju, you juju my body

You juju, you juju, you juju my body, yeah

I don't wanna flex on you like we don't got a thing

And you don't wanna tell me lies, like you don't want a ring

I know we different, I know I talk and you listen

I know you switch your position

I know where you from, I know where you going

I know your condition, you move like

You buss de wine slow one time

Too hard fi let go one time

Come take de control one time

But just still know you are mine, no lie

You bad gyal, no have no time

My heart for you open wide

Nah, this ain't no normal ting

And I know you na want ring, yeah

You juju, you juju, you juju my body

You juju, you juju, you juju my body

You juju, you juju, you juju my body, oh

You juju, you juju, you juju my body

You juju, you juju, you juju my body

You juju, you juju, you juju my body, yeah

If you no dey like me, oh, make I know

If you no dey love me, oh, make I go

Every day and night I dey follow you

My mind don kolo

If you no dey like me, oh, make I know

If you no dey love me, oh, make I go

Every day and night I dey follow you

My mind don kolo

Ye, mama nobody badder

Take over me like mami wata

Your baca dey make me, just dey maga

Ye, mama nobody badder

Take over me like mami wata

I fit give you my whole life

You juju, you juju, you juju my body

You juju, you juju, you juju my body

You juju, you juju, you juju my body, oh

You juju, you juju, you juju my body

You juju, you juju, you juju my body

You juju, you juju, you juju my body, yeah

Your love, love, love, love go kill me, go kill me

Your love, love, love, love go kill me, go kill me

Your love, love, love, love go kill me, go kill me

Your love, love, love, love go kill me, go kill me

Juju Shirazee - 歌词和翻唱