menu-iconlogo
logo

Bami Dele

logo
歌詞
Yh Yhh

Yhhh Yh

You should know baby

How e be baby

Are you feeling

My p

Zap and tee baby

On the beat baby

Shawty know she fine

Shawty looking cool

So sweet and nice

Bami lole

Bami dele

Body looking sweet

Shawty say she know

Just wanna know share vibes

With you alone

Bami lole

Baby come to me

Say na this your body

Just dey make man scatter gan

Just de make man crazy gan

Wetin de your body gan

Say na this your body gan

Just de make men scatter gan

As I de feel you

koni Gbe tan

I de feel you crazy gan

Bami dele

Shey na this your body

Wey Dey make me go crazy

Jor baby have mercy (Eh eh)

Shey na this Ikebe

Wey Dey make me go Gaga

Jor baby pardon me

Ehh ehh

Yeah yeah

Say now

Eya

Baby can I chain ya

Make I charge ya

I know you need that energy

Sipping Hennessy

Baby girl ko plenty

And I know you

Love the melody baby o yeah