menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

No Time

Bracket/P-Squarehuatong
micmac2388huatong
歌詞
作品
No time eh ah

Na bracket eh

Ape planet

Peter and paul

Dey don kolo eh

Na na

No time eh

That's why me I say make i yarn tori eh

The thing the thing wey dey vex me eh

Na the same thing wey dey vex you eh

For this world, the good dey die

And for the bad, na them dey survive

See I don try make I ask God why

E con be like say i dey waste my time

Oya everybody make una dey joli eh

Make una throw una hands in the air

If you wan do good

Make you go cold eh

Without it, some people go scatter your brain

Na this thing wey dey make me

Kolo eh >

This thing wey dey make me

Kolo eh kolo eh

Eh eh

I say na this thing wey dey make me

Kolo eh >

This thing wey dey make me

Kolo eh kolo eh

Eh eh

Na this thing dey make me kolo eh

Better thing better thing no dey last eh

If you dey hear me

No doubt me eh

Believe me that na true story eh

Walahi

Everybody no time eh

See our name na the bracket

Before, we do that song happy day

But now we don comot with

Yori yori eh

I say everybody make una dey joli eh

Make una throw una hands in the air

If you wan do good

Make you go cold eh

Without it, some people go blow off your brain

Na this thing wey dey make me

Kolo eh >

This thing wey dey make me

Kolo eh kolo eh

Eh eh

I say na this thing wey dey make me

Kolo eh >

This thing wey dey make me

Kolo eh kolo eh

Eh eh

Se una dey see

As peter and paul and bracket

Them don dey go

I remember when we do gbedu last night

Them don kolo

Them say we no sabi sing eh

Some say na only dance we dey dance eh

We con bring back bizzy body eh

Temptation

Them say na copy copy na copy copy eh

We go back again and bring do me

And roll it eh

With a good video

Wetin remain eh?

Na this thing wey dey make me

Kolo eh >

This thing wey dey make me

Kolo eh kolo eh

Eh eh

I say na this thing wey dey make me

Kolo eh >

This thing wey dey make me

Kolo eh kolo eh

Eh eh

E ye ... (repeatedly)

Omo no time

Better thing no dey last

No time eh

Better thing better thing no dey last eh

Na bracket eh

Peter and paul don kolo eh

Today na today

If e dey do you yori yori eh

Everybody make una dey joli eh

Make una throw una hands in the air

If you wan do good, make you go cold eh

Without it, some people go take you dey play play

更多Bracket/P-Square熱歌

查看全部logo

猜你喜歡