E fit be orobo abi lepa
All I want is to gawu (yeah)
E fit be two kele from Morocco
Wey kon sweet like choco
All I want is to gawu
Bami pe omoge Maggie easy
I promise I go spice you easy
Omo bopata yen
Ko de boshoko ye beh
She ask me question
What's the question
Give am poron
That the answer
The only question
She fit to answer
Baby baby yeah
Chants
Normally e suppose be like 10 kele
I got no message to pass shotiye
Am just here to have some fun
Mo ni lati she jeje
Make I no go cast myself
Low-key is the new high key
Two kele for the back seat
Bad as e bad
I go act like Sinbad
Olomi lomare
I got to wait now
Gbe sun mo mi baby
Put that ukwu on me
Whine am steady
Put that s**t on repeat
E fit be orobo abi lepa
All I want is to gawu (yeaaah)
E fit be two kele from Morocco
Wey kon sweet like choco
All I want is to gawu
Bami pe omoge Maggie easy
I promise I go spice you easy
Omo bopata yen
Ko de boshoko ye beh
She ask me question
What's the question
Give am poron
That the answer
The only question
She fit to answer
Baby baby yeah
Chants
Call all the girls let's party
No go mind I won spend my money
Orobo lepa shandy
All of them still dey waiting for me
Yeah yeah
Life wey we dey so
Na Where money dey I go go to
You only live once (yolo)
So chop life like say na choko
Baby redi
Baby wa jubadi
Shawty redi
I no get thyme I be curry
Put your body on me
Beyonce ati Jay-Z
This your love dey sweet me
E dey high like Hennessy
Yea yes
E fit be orobo abi lepa
All I want is to gawu (yeaaah)
E fit be two kele from Morocco
Wey kon sweet like choco
All I want is to gawu
Bami pe omoge Maggie easy
I promise I go spice you easy
Omo bopata yen
Ko de boshoko ye beh
She ask me question
What's the question
Give am poron
That the answer
The only question
She fit to answer
Baby baby yeah
Chants