menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

No Time

KHAIDhuatong
matictjasahuatong
歌詞
作品
omalicha tell me if na lambo e dey come right to your place

girl you know say you dey mesmerize me anything wey i see your face

ice out your wrist i no really wan care wetin bad belle then go say

girl you say i dey ginger my soul for your case i go cause gobe

but she say oh no

that thing wey you dey do me so

e dey ginger body and soul

e dey ginger body and soul

awn awn

and i say oh no

even if you wan leave me go

make you try to deylet me know

i go distance myself on code

because time no dey [bracketed]

time no dey [bracketed]

call me back before me i go craze [bracketed]

time no dey [bracketed]

time no dey [bracketed]

if you leave me my girl i go craze [bracketed]

girl you know me i under

any n try dey go 6 ft under

follow who know road e don cut my sandals

girl na your back wey cause quanter

oh

girl me i reason you

girl me i reason you

i no fit dey decieve you

i no fit confuse

i go give you love x2

gimme chance make i finish you

but she say oh no

that thing wey you dey do me so

e dey ginger body and soul

e dey ginger body and soul

and i say oh no

even if you wan leave me go

make you try to dey let me know

i go distance myself on code

because time no dey [bracketed]

time no dey [bracketed]

call me back before me i go craze [bracketed]

time no dey [bracketed]

time no dey [bracketed]

if you leave me my girl i go craze [bracketed]

eh eh eh eh eh eh eh

更多KHAID熱歌

查看全部logo

猜你喜歡