menu-iconlogo
logo

TABLES TURN

logo
歌詞
Small boy from the ghetto wey dey try make some money

Young boy wey dey talk say e no go lead to nothing

Small boy for the hood wey dey talk say him brain no correct

But as you see the boy dey grow

Only if they knew say the boy go blow

Only if they knew he go shut down show

Them for no reason am bad

Them for no try talk am like that

Them for no try bring am down

But wetin dem forget be say

Tables turn oh

E fit be your turn today,

Tomorrow make e be my turn oh oh yeah

Omo no loose guard oh

Omo boy no reason am

Cause no one knows tomorrow

No one knows tomorrow

Just be doing good

Oh doing good

Cause good na him be koko

Doing good

Biko just do good

Oh do good

(Good na the koko doing good)

Do you believe in karma? (Karma karma)

Aiye a'kama aiye to'to

Do you believe in karma? (Karma karma)

(Aiye to'to Logo)

I remember then

When I no get anything but I get talent

Yes I get talent

Shey you remember then?

When boy no chop no money

Shey l'on fi mi gba le

Now they need my talent oh

Kekere latin mo Oba o

Olorun ni mo ola o

Awon to so pe aoni de be

Se ni olayiwola

People talk and laugh when you can't do

But when God blesses you they forget oh

That tables turn oh

E fit be your turn today

Tomorrow make e be my turn oh oh yeah

Omo no loose guard oh

Omo boy no reason am

Cause no one knows tomorrow

No one knows tomorrow

Just be doing good

Oh doing good

Cause good na him be koko

Doing good

Biko just do good

Oh do good

(Good na the koko doing good)

Hello Olaitan mi

Bawo ni nkan nbe yen o?

Shey nkan lo dede?

Oloun a wa pelu e

Wa se ori re

Gbogbo ise to'n da wole ayo ori si re

Gbogbo ona o toh so pe o fe blow ni oruko Jesu o blow

Gbogbo oju gbogbo ile lo ri ogo re

Mi o ni ro'go o'sunku

Olo'go oro

Mi o ni ro'go osupa

Gbogbo oju lo'ma ri ogo Oloun ninu aiye e

O de ni si te o

O ni si irin

O ni kegbe ide irawo re

E'yo to owo aiye o de ni le gbo mo le