menu-iconlogo
logo

Abule

logo
歌詞
Hold am tight

Hold am jeje (Go Pon killa)

This is another story oh, from my one

Make I tell you wetin happen for Abule

‘Bout this big party inside my Abule

I went there with my best friend Kunle

Kunle dey there with

him gyal friend Shile

Ghetto gyals them dey like Takasufe

So many pretty gyals dey inside my mule

I just dey wonder say,

which kind party eh

Everything yapa, everything dey

Ah, oshey

I get many gyals, wey

them dey come from Mowe

AJ boys, them dey like

to throw away (gunshots)

Omo se gobe

We just havin’ fun

We wan’ carry on

Crazy gyals like Mega Thee Stallion

But my girlfriend dey

here dey turn me on

That’s why I hold am tight

Hold am jeje (Go)

Hold am tight

Hold am jeje (Go)

That’s why I hold am tight

Hold am jeje (Go)

Hold am tight

Hold am jeje (Go)

Go Go Go Go

Omoge whine am, you can do better

Sweet gbedu from Ebute Metta

All the way, to Niger Delta

Na we get am

Plenty ololo

Gyal’em enuff, oh ogologo

I just want sharply take one photo

Before the Baba them tell us to go

Ah, oshey

I get many gyals, wey

them dey come from Mowe

AJ boys, them dey like

to throw away (gunshots)

Omo se gobe

We just havin’ fun

We wan’ carry on

Crazy gyals like Mega Thee Stallion

But my girlfriend dey

here dey turn me on

That’s why I hold am tight

Hold am jeje (Go)

Hold am tight

Hold am jeje (Go)

That’s why I hold am tight

Hold am jeje (Go)

Hold am tight

Hold am jeje (Go)

Go Go Go Go

Go Go Go Go