menu-iconlogo
huatong
huatong
avatar

God Over Everything

Usmanial Vibezhuatong
pia_haizliphuatong
歌詞
作品
Baba wa tinbe ni orun

Ówó ni fun oruko mimo re

Ki ijoba re de

Ife tie ni kashe laye bi won tishe ni orun

Fun wa ni ounje ojo wa je lojojumo

Dari gbogbo ese we jiwa

Bi atin dari ji awon to se wa

Ma fawa sinu idanwo

Gba wa lowo bilisi

Tori ijoba ni tire

Agbara ni tire

Ogo ni tire

Lai lai amin

Nigga forget n***a base on say n***a no guide

I thought you love me but na fake love you dey show me

I lost myself already cause the sapa too plenty

If I no make am for life family self no go feel me

As you dey reason money matter no forget to reason death too

I pray we don't die at a young age

Time wait for nobody time no be turn by turn again

E fit reach your turn make you no dey alive

I just dey reason you say na you go carry your cross

Nobody go dey for you na you go dey for yourself

Normal normal I dey face am

Normally na you go face am nobody go face am for you

Na when you dey hot you go see them if you go broke them go leave you

Make e no be like say you give up

E don dey red for my comboard

Nigga dey shenk n***a e no easy for anybody my bro

Even my d**k no dey stand again

And e no dey rise again

Na person wey get money dey f*ck my bro I no fit lie for you

You fine na for your pocket if you no get money woman go leave you

I dey chase my dream every day I no get time to dey beef you

My bro no reason am meself dey feel am too

If I no guide today tomorrow go be my payday

You know way and you no show me that one no be good friend

E go soon reach my turn e go reach

my turn three years now e never reach

Me I no dey disturb myself

If I no get soap

Cause grace no dey work again if you no get soap

Wa bomb ori e mapa fun two weeks oma niri maga

Buy Facebook buy Instagram Mack go still disable your account

Nigga forget n***a base on say n***a no guide

I thought you love me but na fake love you dey show me

I lost myself already cause the sapa too plenty

If I no make am for life family self no go feel me

As you dey reason money matter no forget to reason death too

I pray we don't die at a young age

Time wait for nobody time no be turn by turn again

E fit reach your turn make you no dey alive

I just dey reason you say na you go carry your cross

Nobody go dey for you na you go dey for yourself

Normal normal I dey face am

更多Usmanial Vibez熱歌

查看全部logo

猜你喜歡