Our father, wey they for heaven
Nobody fit collect the chair wey you sit down
Our papa, we badu your pattern
And we throw way salama
As now you hold us down
These other gods wey dem they carry for pocket
I can't not relate cause my father is not their mate oh
These other gods wey dem they keep for apartment
All of them are worthless and na yours dey last
Cause my father is bigger than
Odogwu odogwu, odogwu, (oouu)
Odogwu, every odogwu, odogwu
My father is bigger than
Odogwu odogwu, every demn odogwu (every)
Odogwu, odogwu, any odogwu
Your actions are not accidental
Only you, no contestant
Only you for this center
Everything I surrender
You they give me bonus Yeah, ewo
At the mention of your name, oh
And as you're stepping out the place oh
Every other park go mello
Everywhere go the rearrange-o
Nobody fi say no
Number one
Ja-ja-ja, original abba father
You be king, it's not ja ja
Oshimiri yata
When we pray, you give answer
Only you don't need answer
Everything on sharp pra pra
Only you, ogapata pata pata (oouu)
Our father
Our father
Our father
Aye aye yo
Say our father