menu-iconlogo
logo

God No Go Shame Us

logo
Lyrics
(Update)

(K-Korrect Sounds)

Brother Nwachukwu

Abeg, oh, don't be sleeping on a bicycle

Hehe, listen

I call my brother for phone (brother for phone)

Dey ask am how e de be (how e de be)

Him tell me say

"Mehn, everywhere don red and e get as e be" (get as e be)

I tell am say no worry

As long as say we no de mortuary

See, we dey alive we still dey breathe

E get something wey I believe, see ehn

God no go shame us (God no go shame us)

God no go shame us (God no go shame us)

God no go shame us (God no go shame us)

The blessing go loud e go worry the neighbors (e go worry the neighbors)

God no go shame us (God no go shame us)

God no go shame us (God no go shame us)

God no go shame us (God no go shame us)

The blessing go loud e go worry the neighbors (e go worry the neighbors)

Ah, oga this one no be bobo (bobo)

I no dey talk wetin I don't know (I don't know)

When the time go reach for you

To collect your bread you go collect jumbo

E don tey weh you don dey grind ehn

And e be like say your own never enter (enter)

When dem go send the alert eh

Alaye dem no go use Xender

As for me I no get issues (issues)

Eledumare na him dey middle (dey middle)

Na him de shower the blessing

So when I de sew I no wan needle (wan needle) eh

Somebody wan carry my picture go babalawo

I tell am to wait first

Say that picture weh him wan use no fine

Make I send am the one wey go make sense (okay)

Because ehn

God no go shame us (I say God no go shame us)

Okay, God no go shame us (I say God no go shame us)

God no go shame us

The blessing go loud e go worry the, e go worry the, eh

God no go shame us (God no go)

God no go shame us (God no go)

God no go shame us

The blessing go loud e go worry the neighbors

Okay (end of the day, day)

Okay (make I wole)

Eh (end of the day, day)

Ehn (jeka wole)

(I change our lane)

(End of the day)

(I change our lane) e gbe

(I say God no go shame us oh)

I say God no go shame us (God no go shame us)

I say God no go shame us (God no go shame us)

I say God no go shame us,okay

Listen to me now

Listen to me now

I say listen

God will not shame us

Even if these people want to wrestle us like Sheamus

(Ride on sir) he will not, he will not, he will not shame us

You don't know? You don't know?

Ehn, you don't know

That's it