menu-iconlogo
logo

Pariwo - Live

logo
Lyrics
As you enter the matter wololom

This kind of blessings wey you give me

Gbojogbom

Your goodness and mercy shey na me dey follow go

What about the favour it ogologo

As i come to shout Halle o

If no be for you tell me where i for dey o

This kind of love me I never see

I say This kind of love me I never see

I say me I want to shout o

Pariwo o

Me I want to

Pariwo o

Abeg leave me make i shout o

Pariwo o

Ololo lololo

Me I want to

Pariwo o

Abeg me I want to shout o

Pariwo o

Ehhhhhhhhhh

Tadadiditadadi

Eh

As you enter the matter wololom

This kind of blessings wey you give me gbojogbom

See bros no the way

Man's got no chill omo my father dey

I'm the light of the world no be faraday

E gave me the daily bread and make sure say akara dey

You know my father way

He's straight to the point no paraboulate

From the very day I place my focus on calvary

I discover say na dia the raba dey

Right now plenty money for the pocket

Plenty oil for my head I'm feeling like a bole

Me I no go off na your wifi wey I connect

And e be like say na me be number one for the budget

You bless me I cannot deny

Forward ever coz i play number 9

And it's all because of you

Everybody as you enter the matter let's go

As you enter the matter wololom (One time)

This kind of blessings wey you give me gbojogbom

Your goodness and mercy shey na me dey follow go

What about the favour it ogologo

As i come to shout Halle o

If no be for you tell me where i for dey o

This kind of love me I never see

I say This kind of love me I never see

I say me I want to olololo

Pariwo o

Me I want to

Pariwo o

Abeg leave me make i shout o

Pariwo o

Ololo lololo

Me I want to

Pariwo o

Abeg me I want to shout o

Pariwo o

I dey see your hand for my body o

Naw my life don dey sweet like honey o

From the very day you enter my life everything bright

Everybody don dey call me sunny o

I dey see your hand for my body o

Naw my life don dey sweet like honey o

From the very day you enter my life everything bright

Everybody don dey call me sunny o

See as i dey fine fine

See as i soft and dey shine shine

I say my God dey work no be lie lie

And when this people talk them dey lie lie

Ahhh nor be moi moi

When we say we hot no be kai kai

Na the grace of God wey dey high high

If you get beef with us shey you go fry fry

You bless me I cannot deny

You bless me I cannot deny

As you enter the matter say

As you enter the matter wololom

This kind of blessings wey you give me gbojogbom

Your goodness and mercy shey na me dey follow go

What about the favour it's ogologo

As i come to shout Halle o

If no be for you tell me where i for dey o

This kind of love me I never see

I say This kind of love me I never see

I say me I want to shout o

Pariwo o

Me I want to

Pariwo o

Abeg leave me make i shout o

Pariwo o

Ololo lololo

Me I want to

Pariwo o

Abeg me I want to shout o

Pariwo o

Ehhhhhhhhhh

Tadadiditadadi

Yeah bros no the way