menu-iconlogo
logo

Koko(Remix)

logo
Letras
Make I tell them the koko ah

Make I tell them the koko huh

Make I tell them the koko ah

Make I tell them the koko gba

Make I tell them the koko ah

Make I tell them the koko huh

Make I tell them the koko ah

Make I tell them the koko file

If I tell them the koko

I say make you yarn them the koko

If I tell them the koko

Make you yarn them the ko

Baby girl tell me what you want

Koko ah koko

Hmm it's right here

I got what you need

Koko ah koko

Lil mama kilode

Sun mọ Bangalee

Koko ah koko

Eh eh

Koko ah koko

You say what

Koko ah koko

I want to ye ye

I want to ah ah

I want to give them

Dem must to gba gba

I'm all the way way

I'm not too far far

All dem sexy ladies wan go down

The gbedu on pace

Dem wan to knack

It's not the same win

I don dey knack oh

Tell the DJ to run it back

Gbedu carry problem comot the bag oh

Some people make believe yeah

Some tell you fantasy yeah

For I just wanted to know

As long as you're amazed

You have all that you need yeah

Holla holla yeah yeah

'Cause if I talk am I go do am ah

Baby girly I go do am ah

Just tell me what you want

You go see am ah

I no go lie I no go let you down

There ain't nothing inna my way

See my love e don feed me troway

Baby girl I go love you all my days

Ah yah- yah

Can I get a witness

Can I get a witness

Witness

Can I get a witness

Witness

And you be my weakness

And I no dey pretend ah

Girl I no dey pretend oh

For I just wanted to know

As long as you're amazed

Oh yeah

You have all that you need yeah

Koko ah

Baby girl tell me what you want

Koko ah koko

Hmm it's right here

I got what you need

Koko ah koko

Lil mama kilode

Sun mọ Bangalee

Koko ah koko

Eh eh

Koko ah koko

You say what

Koko ah koko

Baby girl tell me what you want

Koko ah koko

Hmm it's right here

I got what you need

Koko ah koko

Lil mama kilode

Sun mọ Bangalee

Koko ah koko

Eh eh

Koko ah koko

You say what

Koko ah koko