menu-iconlogo
logo

Ijeoma

logo
Letras
It's Iyanya!

okpono okpono O heavy o heavy o

heavy

Ijeoma o, see wetin you carrysee wetin you carry

Put a bang bang Peru Peru, am loo

I be Pastor e no mean say I no see wetin you carry(aaah) Say you

getti man no mean Say you no fit whine for

daddy(aaah) Which kind designers my pocket no fit carry?

Ijeoma o, see wetin you carry Okpono okpono okpono O heavy o heavy o

heavy Ijeoma o, see wetin you carry Okpono okpono

okpono O heavy o heavy o heavy Ijeoma o, see wetin you carry

Omo your body na lu bad o (

Your body na lu bad o) If you give am to me no bad o(

No bad o oh) Chop all my ego see I no go feel bad o (

No go feel bad o oh) Na the things wey you

carry Dey make me wan collabo o oh Mkpoweto(

Mkpoweto) Figure eight o(

Figure eight o) Come my way oh(

Come my way o) Oya leggo(

Oya leggo) Mkpoweto Figure eight o Come my way oh Ijeoma, Ijeoma o

I be Pastor e no mean say I no see wetin you carry(aaah) Say you

getti man no mean Say you no fit whine for

daddy(aaah) Which kind designers my pocket no fit carry?

Ijeoma o, see wetin you carry

Okpono okpono okpono O heavy o heavy o heavy Ijeoma o,

see wetin you carry Okpono okpono okpono O

heavy o heavy o heavy Ijeoma o, see wetin you carry

I be Pastor but na you wey want deliver me (

Deliver me) You no be coastline but na your body dey border me (

Dey border me) Yeh, Ijeoma(

Oh na na) Nwanyi oma(

Ee mama) Girl I wait o

Mkpoweto, figure eight o Come my way oh,

baby let's go Mkpoweto,

figure eight o Come my way oh, I'm losing control

I be Pastor e no mean say I no see wetin you carry(aaah) Say you

getti man no mean Say you no fit whine for

daddy(aaah) Which kind designers my pocket no fit carry?

Ijeoma o, see wetin you carry

Okpono okpono okpono O heavy o heavy o heavy Ijeoma,

see wetin you carry Okpono okpono okpono O heavy o

heavy o heavy Ijeoma o, see wetin you carry Mix Monster

Ijeoma de Iyanya/Peruzzi - Letras y Covers