menu-iconlogo
logo

Ameno Amapiano

logo
Letras
It's so easy (The Nektunez, yeah)

Hey, ha

Oya meno (Ameno)

Oyadepe kirin

Hekedimi yana kukirin

Let me tell them how the thing goes

How the thing goes (How the ting goes)

Shebi meka tamoa

Say my pikin don go join cult

Ha, you want to bam ba?

You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti

You dey run kata kata

No fit drink water drop cup

Ha, hey (So you see how the thing goes?)

(Ameno, oma nare imperavi ameno) How the thing goes

Oya, tell a men who blend you (Dimere, dimere, mantiro)

And who? And who? (Mantire mo, ameno)

Ameno, ameno do re

Ameno dori me

Ameno dori me

Ameno do

Dori me reo

Ameno dori me (Ameno dori me)

Ameno dori me

Okay, okay, ha

This one no be zobo no be can juice

Go school e go school, you go dey pen tools

And na the parameter set, you wan dey form too

See, even your papa no fit save you

For all the calamity wen him pikin don do

Man, all the niggas don dey find you

Because that nigga wey you pay omo e don puff

Oh boy e don puff, ha hey

Come on, let's go

Shebi meka tamoa

Say my pikin don go join cult

Ha! You want to bam ba?

You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti

You dey run kata kata

No fit drink water drop cup

Ha, hey, Shebi you see how the thing goes?

(Ameno, oma nare imperavi ameno) How the thing goes

I say tell a men who blend you (Dimere, dimere, mantiro)

And who? And who? Okay, okay (Mantire mo, ameno)

Ameno, ameno do re

Ameno dori me

Ameno dori me

Ameno do

Dori me reo (okay)

Ameno dori me (okay, come on, let's go)

Ameno dori me (okay)

Because you made it to the top throne

Let me see what my godfather can do

'Cause, he's a father to the fatherless

A mother to the motherless

And nothing no one can do

We promised not to fight again

Not to do anything that will hurt again

'Cause if you do, na him be say you don wrong again

And, another time you go run again, I swear

Shebi meka tamoa

Say my pikin don go join cult

Ha! You want to bam ba?

You wanna chill with the big boys

Na you dey run kiti kiti

You dey run kata kata

No fit drink water drop cup

Ha, hey, Shebi you see how the thing goes?

Ameno, oma nare imperavi ameno

Dimere, dimere, mantiro

Mantire mo, ameno

It's so easy (The Nektunez, yeah)