menu-iconlogo
logo

HEHEHE

logo
Letras
Monday morning, talking about me while I'm making money

Hehehe-hehehe-hehehe

I'm not gonna take it easy on my hater

Not gonna take it easy on my hater, yeba

Not gonna, not gonna

Hehehe-hehehe-hehehe (hey)

Account balance don dey resemble dem politician

They say I live like a fraudster (hehe)

We no dey show am for Insta (hehe)

Scatter the club wey we enter (hehe)

We no dey check for the figures

Anybody talk anyhow, e go injure, full-stop

You no go know, we go sneak up

Hotboxing on my way to the pick-up

Five years in the game and they still can't beat us

Monday morning, talking about me while I'm making money

Hehehe-hehehe-hehehe (hey)

I'm not gonna take it easy on my hater (hey, hey)

Not gonna take it easy on my hater, yeba

Not gonna, not gonna

Hehehe-hehehe-hehehe

I never even use the all of my power

I never even use my abido-shaker

H-I-M position can't be vacant

No more big three, there's now a big four

People go para but what for?

They go say I don't deserve it, but that is an insult

Drop one banger and ghost off

(Hehehe-hehehe-hehehe)

Account balance don dey resemble dem politician

They say I live like a fraudster (hehe)

We no dey show am for Insta (hehe)

Scatter the club wey we enter (hehe)

We no dey check for the figures

Anybody talk anyhow, e go injure, full-stop

You no go know, we go sneak up

Hotboxing on my way to the pick-up

Five years in the game and they still can't beat us (yo, X)

Monday morning, talking about me while I'm making money

Hehehe-hehehe-hehehe

I'm not gonna take it easy on my hater (ki-)

Not gonna take it easy on my hater, yeba

Not gonna, not gonna

Hehehe-hehehe-hehehe