menu-iconlogo
logo

Standing Ovation

logo
Letras
It a brand new dance my people

This na new dimension

No dey dull your self

You better tune into the station

When the boss dey yarn

You gat to pay all your attention

Tell everybody say your boo

Is back from her vacation

If you wan retire make you come

Collect your pension

Cause I dey come with fire

You know I don't need to mention

Anything wey them do

They no fit make me change formation

As I bring this gyration

Omo see standing ova

My oh my oh mine

Please tell me why oh why

They say they want more

They can't get enough

They wanna go crazy like before

Ejeka jijo jijo

Ejeka wajo wajo

Ejeka jijo jijo

Ejeka wajo wajo

Ejeka jijo jijo

Ejeka wajo wajo

Ejeka jijo jijo

Ejeka wajo wajo

Hol'up oga chairman oh

Akpako yehn sha malo

When we put it down and low

Eni duro wo tan rara no

Ye ko si ewu loko longe

Longe fun rarai ewu

Ema lo mu eran elede

Ke fi se obe insiewu

Awon omomi n'sale eko

Wantin ya'ngosi fun soko to ah

Wan ki gan sako to

Naijalyricszone com

Bose jo shoki lo'n jo azonto

Oya shakiti bobo

Kini bolo keji bolo pan bolo

Two bolo one bo noni

Ejeka jijo jijo

Ejeka wajo wajo

Ejeka jijo jijo

Ejeka wajo wajo

Ejeka jijo jijo

Ejeka wajo wajo

Ejeka jijo jijo

Ejeka wajo wajo

Yeah oh yeah

Ata to iyo dun s'oko yokoto

Awon omo lepa shandi ati awon roboto

Them boogie down to the rhythm

Wan foh rohgohtoh

Tiwa savage oga madam oya demo lo

Oshey oshey baddo sneh

Ati bere gan dem they fear

See as people dey feel us sneh

Spending money like we don't care

Oluwa lon se money na god dey bless us oh

Are you not entertained simple yes or no

My oh my oh mine

Please tell me why oh why

They say they want more

They can't get enough

They wanna go crazy like before

Ejeka jijo jijo

Ejeka wajo wajo

Ejeka jijo jijo

Ejeka wajo wajo

Ejeka jijo jijo

Ejeka wajo wajo

Ejeka jijo jijo

Ejeka wajo wajo