Them be hating
See them be gossiping at my back so long
Father save me
Take me
Them see the small boy doing all the big things
Now they wanna pull me down yeah
But Im still around yeah
And e dey shock their mind
Calling me ojuju calabar yeh yeh
Then I call my back up ye
I see all of them wan back off oh no
Say when I call my back up ye
I see all of them wan back off
Oh no
Oluwa ba mi soro ye
Say I go soon dey turn up
Oh no
Say make I just dey lock up I no fit **** up
Make I leave them make them Dey for koro uh yeh
CHORUS
Jara jara jara jara jara o
All the things you don bless me with na jara
Every other thing wey you add na jara
Jara jara jara jara jara o
All the things you don bless me with na jara
Every other thing wey you add na jara
Gradually dem dey run
Dem dey run away
Gradually dem dey run
Say dem dey run away
Gradually dem dey run
Say dem dey run away
Don Jazzy
Omo shey you no dey look face
Too much money for my suitcase
Plenty kele dey for my case
Dem dey line up cause they wan taste
Who goes there
Yes who goes there
Shey you dey whine me
You no get fear
I no know why I dey for this track o
Oya come sing make I go back
See all these people never never see the picture
Inna my dark times tryna get it figured
Shebi them say me no get future
But now they pay 10 milli for a feature
Now they that Im the man cause I buss up the scene
Call up that girl make she wine up the thing
She no get password but I still put my pin
You know me no send vagabond
And so me call my backup eh
I see all of them wan catch up oh no
Me I Dey run marathon eh
Dem no dey my set I'm far gone oh no
Oluwa ba mi soro ye
Say I go soon Dey turn up oh no
Na baba dey my back I no fit **** up
Dem bin no send me
When I dey for koro
CHORUS
Jara jara jara jara jara o
All the things you don bless me with na jara
Every other thing wey you add na jara
Jara jara jara jara jara o
All the things you don bless me with na jara
Every other thing wey you add na jara
What you thankful for
You got the blessings
Coming your way
Double double
Here we go now
Thats why I say
When youre big
Youre big abeg