menu-iconlogo
logo

On A Jay

logo
Testi
Guy help me record am

Of Lagos

Fresh

Code name

I am the flowolf

I'm on a jay

I no know wetin dey sup last night

No fit remember wetin I talk

'Cause I was on a jay

You need to make up your mind right now

Ko ma lo fi lo ku lo lo

Mi pele Mary Kay

You no know wetin I talk

You need to stay on your lane

You cannot walk in my shoes

I'm on a jay

Just imagine 2020 still dey fresh

Omo guys seh na so e be when una dey start (As how)

As in everybody want this or that (But shey nah pa)

Omo nah pa o dem no understand

So so kill dem wan kill me since we give them how far (How far)

No be everybody you fit reply

Normal p na 'cause who no understand no be your guy

Omo na lie the guilt tripping

Omo na die, like Eva I don dey whine

No vex man how your side

Omo I dey, but I don dey 'cause I'm on a jay

But any which way

Can't count how many shows we don play for inter state

Wey rest of the money promoter no go pay

For 2016 nah David house we day (Ge ge)

And for my hand nothing really too dey dey (Yapa ge ge)

You know the P all your P self know the Q

Them dey come to collect arizo inside my room (of la)

But we dey ball Obafemi self dey play (Dey play oh)

Everybody head no be the same

O wa fun wo no the Zinedine Zidane

Ran wo le ti, I go tailor anybody for the day

'Cause I'm on a jay

I no know wetin dey sup last night

No fit remember wetin I talk

'Cause I was on a jay

You need to make up your mind right now

Ko ma lo fi lo ku lo lo

Mi pele Mary Kay

You no know wetin I talk

You need to stay on your lane

You cannot walk in my shoes

I'm on a jay

Just imagine 2020 still dey fresh

Ta lo le se