menu-iconlogo
logo

XXL

logo
가사
We the king

Boyranking Top boy

Marle Na who dey pa

Marleba

Vibe Marle fe vibe Bai bai

Olosho Marun ni Mofe bai bai

Bawo loshe ma je bai bai

Gbedu da ni iresi won ma je bai bai

Woni je ke

Omo ye na Xxl

Omo ten Pon le yen Mofe text e

Moma pa boyfriend be xxx

If I pull up with my gang dem dey vex vex

Olohun gbo

Tell me your price I go pay

Toba shele ni igboro mio le sa I go dey for u

This your baka gobe

Awon kprusi dem dey craze for u

Your baka na XxL

Wetin you carry XxL

Aje na XxL

All I want is your body Soul

Gimme good love omalisha lets go

I know u love when the weather is cold

I go buy anything if Eze gimme Ego

She say she love dread on me lika Rasta

Pull up pull up make your boodie bounce

You know I know whos bader than

You dey course hold up like u dey do jazz

Your baka na XxL

And I go like if you gimme excess

Drive me crazy o

Even if you no get license

I no mind to dey vibe all night

Omo shey ode mope molenu

Your vibe issa killa than knife

Pour some shot Hennessy simi lenu

I want your body

I know you want my money

I know you all for something

I Dey die for loving

Theres something about this love that I really dont know

Theres something about this girl make me going loco

Girl I gat a lot of love tell me if u want more

Gon fight for your love wanna be your stonecode

Your baka na XXL

Na XxL

Eso fun die die

She dey course hold up

She won lock up biti melese

Your baka na XxL

Wetin you carry XxL

Heeyy giri you ****ing with my brain

Take your body easy Pon me no dey high me like I take c*****e

She say she love dread on me lika Rasta

Pull up pull up make your boodie bounce

You know I know whos bader than

You dey course hold up like u dey do jazz

Your vibe issa killa than knife

I no mind to dey vibe all night

Top boy

XXL - Balloranking/Dablixx Oshaa - 가사 & 커버