menu-iconlogo
logo

Beggie Beggie

logo
Letra
yeah yeah

yeah yeah yeah

yeah yeah

we were only lovers

before the love came in

now you be soldier

general no send me

now i'm alone

now wey you no send me

you just dey pose

you just dey bobo me

you just dey go

you no dey answer me

ewo ewo ewo kilode oh

ewo ewo ewo kilode oh

see the way i dey beg you

shey bambi allah mo je ni

and you know say you fine too

all the girls go they find you

all the guys come dey find me

me i no fit attend to

me i no fit compare you

you ou aya ya

[bracketed]

[bracketed]

e no be you e be me

normally i no dey do like this

but nobody holy

no be say i be john the baptist

i got issues got issues

girl i made you cry and i gave you tissues

after that i kissed you

then we made sweet love like we always do

say i led you on

you sef dey follow me

we were havin fun

then suddenly the love came in

ewo ewo ewo kilode oh

ewo ewo ewo kilode oh

see the way i dey beg you

shey bambi allah mo je ni

and you know say you fine too

all the girls go they find you

all the guys come dey find me

me i no fit attend to

me i no fit compare you

you ou aya ya

i wish i said this before but you're messin with my mind [bracketed]

sing me songs make some love

put your hands on top my thighs [bracketed]

i know say you be hot cake

hundred yards husband material

but me sef i be hot cake

hundred yards wifey material

ewo ewo ewo kilode oh

ewo ewo ewo kilode oh

see the way i dey beg you

shey bambi allah mo je ni

and you know say you fine too

all the girls go they find you

all the guys come dey find me

me i no fit attend to

me i no fit compare you

you ou aya ya

yeah yeah

yeah yeah yeah

we were only lovers

before the love came in

now you be soldier

general no send me

Beggie Beggie de Ayra Starr – Letras & Covers