menu-iconlogo
logo

Commas

logo
Letra
Lyricist : Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi

Composer : Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi/Nnaemeka Ikechukwu Clinton/Michael Ovie Hunter

(Initiating rage process)

Oh

Oh no

Eh-yeah, eh-yeah

Na which kind life were I never see?

I carry God, so I fear nothing

Steady increasing the commas

Comma, comma, commas

Original, no be parody

E no fit clear for your memory

Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, Havana, livin' life

See my fire burnin' bright

Wetin dey inside me?

Smallie wey dey mighty

Dem never know I kala tori mo fine

Check and balance everything inside my mind daily

Trust me, you kiant fool me

Energy wrong, I log off (Log off)

Mowa friendly and conscious (And conscious)

I'm allergic to sokuso

I'm not ready for confusion (No, no, no, no)

Dem telly me make I show love (Show love)

Sability on gbona

Everything na connection

I'm not ready for confusion, oh

Things happen inside life

Draw tattoo, make I live my life

Dreams come true, if na fight

Fight the fight, make you no go tire

Fire dey go

Fire dey go

You need to put your body and soul

Leave your worries alone

Barbados, Havana, livin' life

See my fire burnin' bright

Wetin dey inside me?

Smallie wey dey mighty

Dem never know I kala tori mo fine

Check and balance everything inside my mind daily

Trust me, you kiant fool me (Oh)

Energy wrong, I log off

Mowa friendly and conscious

I'm allergic to sokuso

I'm not ready for confusion (No)

Dem telly me make I show love

Sability on gbona (On gbona)

Everything na connection

I'm not ready for confusion (Confusion)

Na which kind life wey I never see?

I carry God, so I fear nothing

Steady increasing the commas

Comma, comma, commas

Eh-yeah

Eh-yeah, yeah-yeah (London)

Steady increasing the commas

Comma, comma, commas

Commas de Ayra Starr – Letras & Covers