menu-iconlogo
logo

Mumu

logo
Letra
Greatness

(Sig')

(Signal)

Pon deck

DJ Neptune, hit me

Oya romance me

Feed me 'til I belly full

Mo ni ko fa mo mi

I'm your man and I'm your boo

Order bills on me

Because the pocket heavy too

And I must shine my thirty-two when I see your bawa

Making me fall again (again)

Me I go come again (again)

Any time you call my name (my name)

I go answer, ayy

Body wey get power, ayy

Na water bam bam, ayy

Go call your father, ayy

And call your mother, ayy, ah, oh-wah

You fine from your head to your shoes

Wetin you want I go do

Na love I dey love, I no be mumu waka

Yeah, carry your matter for head

Omoge you scatter my brain

Na love I dey love, I no be mumu waka

You self know say you bad

You dey overtake

I get sugar to give o

Come and chop my cake o

Odo nothing to you

Nobody do reach you

Oya give me small

No dey denge pose, ah, ayy

Critically, nobody fit do you like me

Babe, oya sit down pon it, pon it

Whine to the bass make you injure me

Go in, go in, go in

The pop we dey pop, e no get limit

Baby, you can sit down on my face

I go give you time that you gave me, yeah

Say making me fall again (again)

Me I go come again (again)

Any time you call my name (my name)

I go answer, ayy

Body wey get power, ayy (power, power)

Na water bam bam, ayy

Go call your father, ayy

And call your mother, ayy, ah, oh-wah

You fine from your head to your shoes

Wetin you want I go do

Na love I dey love, I no be mumu waka

Yeah, carry your matter for head

Omoge you scatter my brain

Na love I dey love, I no be mumu waka

You fine from your head to your shoes

Wetin you want I go do

Na love I dey love, I no be mumu waka (woo)

Yeah, carry your matter for head

Omoge you scatter my brain

Na love I dey love, I no be mumu waka

Greatness

DJ Neptune

Joe, Joeboy pon deck (baddest)

Joeboy pon deck, Joe, Joe (baddest)

Joe, Joeboy pon deck

Joeboy pon deck

Sounds of Neptune