menu-iconlogo
logo

For You

logo
Letra
Greatness

Another banger (let's go)

DJ Neptune (hit me)

Since I dey look for insta oo

Your picture dey give me ginger o

Girl e b you I dey sing for

I no fit to play you like FIFA

You and your friends dem sit down

I no think say you be the leader

Follow me make you for enjoy

Drink Hennessy plus shisha

Hmmmm astalavista oo tonight na astalavista

Hmmmm give me ginger o girl you dey give me ginger

Hmmmmm Chelsea Manchester o tonight na Chelsea Manchester

Make you take am easy on me girl yeh ma pami hmmm

Whatever you need Baby girl

I get am for you ehhhh

Me I get am for you ehhhh

I say whatever you need Baby girl

I get am for you ehhhh me I get am for you ehhhh mmmm

Shey you dey feel all my gbedu (Gbedu)

I don come with another banger (Banger)

Run make you call all your sister (Sister)

Still fit to call your Aunty o

Amprokotomakule baby (ehhh)

Your waist dey sweet me like fanta (mmmm)

D way you dey whine to the konga (lady shake it, let's go)

This one na love at first sight

I don find love for many places

I don even use website

But I no find anybody

Wey fit do this tusion, wey I write

But when I see you from afar

And I see the way your body dey shine

That's why I dey use my eye glass

I dey talk to you make I no go blind ehh

Make I no go blind hmmm

Make I no go blind

Manager give me check make I for sign

Give this girl wey dey my side

One minute I don change her life

Where money dey everything dey dey alright oo

Oya take your body she b miss gadigay

She b miss gadigay, she b miss gadigay

Girl this our love e no go fade away

E no go fade away, e no go fade away hmm

I no go play you like dembelele, I no go play you like makelele

Thank God say you come my way

I thank say you come my way

Whatever you need Baby girl I get am for you ehhhh

Me I get am for you ehhhh

I say whatever you need Baby girl

I get am for you ehhhh, me I get am for you ehhhh mmmm

Shey you dey feel all my gbedu (Gbedu)

I don come with another banger (Banger)

Run make you call all your sister (Sister)

Still fit to call your Aunty o

Amprokotomakule baby (ehhh)

Your waist dey sweet me like fanta (mmmm)

D way you dey whine to the konga

DJ Neptune

Shake am (whine am jor)

Shake am (I say shake am jor)

Comot body

Break am

Neptune